logo MP3
head_logo

Kuami Eugene Potomanto Скачать

main img

Kuami Eugene

Potomanto

36 Прослушиваний
02:51
Все треки Kuami Eugene
Слушать
Скачать песню

Текст песни

Ayelele lo
Alelele lo lo le le lo
Alelele lo
Alelele lo lo

Ladies and Gentlemen

Ano go complain again
Ano go beg you again wompe me a ka e
Ago carry my potomato go my way

Yeah money goes money comes
Everybody wanna be the number one
So if you no dey love me tell me make ago (oh yeah)
I call your phone but you no dey come around
Don't you call me when I pull up in a bullion van
You say you love me but eno dey show
They say if you love someone you have to let them go walahi
This thing pain me, edey my inn ano fit think oo

But ano go I no go complain again I no go, beg you again
Wompe me a ka e, I go carry my potomato go my way
I no go complain again I no go, beg you again
Wompe me a ka e, I go carry my potomato go my way

Just make your mind o, odo wetin dey sup o
My pretty little thing you act like you don't want me no more
See the way monkey love banana (banana)
I dey your back like I'm Issakaba (sakaba)
And If you want make I sing for you love (for you love)
Then give mic make I sing for your love (for you love)
See the way monkey love banana (banana)
I dey your back like I'm Issakaba (sakaba)
And If you want make I sing for you love
Ago sing for your love baby oo

But ano go complain again
Ano go beg you again wompe me a ka e
Ago carry my potomato go my way
Ano go complain again
Ano go beg you again wompe me a ka e
Ago carry my potomato go my way

Ayelele lo
Alelele lo lo le le lo
Ago carry my potomato go my way
They say if you love someone you have to let them go walahi
This thing pain me, edey my inn ano fit think oo

But ano go complain again
Ano go beg you again wompe me a ka e
Ago carry my potomato go my way
Ano go complain again
Ano go beg you again wompe me a ka e
Ago carry my potomato go my way

Rockstar Madeit
Ago carry my potomato go my way

На странице доступен трек Potomanto от Kuami Eugene. Слушайте онлайн или загрузите в один клик бесплатно на свое устройство.