logo MP3
head_logo

J. Martins Fine Fine Love Скачать

main img

J. Martins

Fine Fine Love

27 Прослушиваний
03:17
Все треки J. Martins
Слушать
Скачать песню

Текст песни

Let's go
Ay, asu mu gi n'aka
Abia, chai, asu mu gi n'aka
Ay, ay, asim muna gige ebi o
J Martins
Chai, ay, listen up see

Baby make you give me your
Fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby make you give me your
Fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh

Lollipopo oh
My sugar sisi eh
You look so kinky tonight
My sweetie potato
See, ifunanya baby oh oh
My loving Diana
My love is here to stay, African lady

Oh my, plenty plenty desire
E dey light my fire
And I no go tire for you hey
Oh my, plenty plenty desire
E dey light my fire
And I no go tire for you hey my sisi o

Baby make you give me your
Fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby make you give me your
Fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh

Baby I like your style
E dey sweet me as you dey smile
See the way wey you dey shine, chai, no bad eh o
E go good ewe, make we go see papa mama
Blessing go dey flow chai, we go just dey go eh

Plenty plenty desire
E dey light my fire
And I no go tire for you hey, oh my
Plenty plenty desire
E dey light my fire
And I no go tire for you hey my sisi o

Baby make you give me your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby make you give me your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh

Eh plenty plenty desire
E dey light my fire
And I no go tire for you hey, oh my
Plenty plenty desire
E dey light my fire
And I no go tire for you hey my sisi o

Baby make you give me your
Fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby make you give me your
Fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby make you give me your
Fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby make you give me your
Fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh

Ay, asu mu gi n'aka
Abia, chai, asu mu gi n'aka
Ay, ay, asim muna gige ebi o
J Martins

На странице доступен трек Fine Fine Love от J. Martins. Слушайте онлайн или загрузите в один клик бесплатно на свое устройство.