logo MP3
head_logo

Famous Pluto 14Droad (Feat. Zlatan) Скачать

main img

Famous Pluto

14Droad (Feat. Zlatan)

45 Прослушиваний
02:48
Все треки Famous Pluto
Слушать
Скачать песню

Текст песни

Ibile
Ayiii
Zanku, we dey give dem gbeku
Zanku, Zanku, we dey give dem gbeku
Zanku, Zanku, we dey give dem gbeku
Zanku, Zanku, we dey give dem gbeku (Oh, oh-oh-ohh)

Anytime dey see me for studio, dem dey happy
Famous Pluto, na you be street therapy
Steady grinding with my phone and lappy
'Cause that dark skin boy wey no get money, na blackie
She like a castle, lonely and catty
We dey outside 'cause Quilox dey ask
Low-key or high-key, make sure you get key
Efe and rolling, give us since plenty

Where we dey can never be boring
We party wey reigning on sunny
Ò tilọ, the gbedu is going
And we dey party till Sunday morning
Where we dey can never be boring
We party wey reigning on sunny
Ò tilọ, the gbedu is going
And we dey party till Sunday morning

One for the road, gimme one for the road
Gimme ororo, colorado
Like as e dey go, 12 meters for a show
Plenty opo, money na the antidote, eh?
One for the road, gimme one for the road
Gimme ororo, colorado
Like as e dey go, 12 meters for a show
Plenty opo, money na the antidote, eh?

One for the road, gimme one for the road
Gimme ororo, colorado
Like as e dey go, 12 meters for a show
Plenty opo, money na the antidote, eh?
One for the road, gimme one for the road
Gimme ororo, colorado
Like as e dey go, 12 meters for a show
Plenty opo, money na the antidote, eh?

Ha-haha
Ah, Famous (Famous)
Everyday na holiday for here (for here, kilò wi?)
I dey make bag even when I dey lay for bed (for bed, kilò sọ?)
A day money, no be salary format
I too jam money, Jehovah na salary binner
No go put body, you know say the lifestyle too cost (too cost, classy)
"Baby, send your account", she shout "Jesus" (èwò)
Amount pass amount (Casami-, j-j), daddy, I still get some bank alert (he cry)

Ewo, the money choke (ehn?)
Ọpọlọ Yòrubá, ọpọlọ Igbo (I bounce)
If sapa visit you, you no go see road
If you no be Azaman, try sabi load (ọmọ ọpẹ)
Na chairman wey dey try, boys dey loyal for (no be lie)
The girl wey sabi ride, e go buy weavon (no be lie)
Uzama, Zanku, gbedu tò yátò (astala)
Mòti mu igbẹ lẹ, kai, ò dábọ (ayiii)

One for the road, gimme one for the road
Gimme ororo (oro-), colorado (colos)
Like as e dey go (as e-), 12 meters for a show (ah)
Plenty opo (jẹ'ọmọ), money na the antidote, eh?
One for the road (uh), gimme one for the road (one)
Gimme ororo (oro-), colorado (colos)
Like as e dey go (as e-), 12 meters for a show (tutu)
Plenty opo (ah), money na the antidote (ahn), eh?

Ahn, ahn, ahn, ahn, ahn
Ororo
One (for the road), for the road
Astala
Zanku, we dey give dem gbeku (jẹ'ọmọ, gbeku)
Zanku, Zanku (Zanku), we dey give dem gbeku (Uzama)
Zanku, Zanku (Uzama), we dey give dem gbeku (Uzama)
Zanku, Zanku, we dey give dem gbeku (Uzamaa)

На странице доступен трек 14Droad (Feat. Zlatan) от Famous Pluto. Слушайте онлайн или загрузите в один клик бесплатно на свое устройство.