logo MP3
head_logo

Crayon Ngozi Ft Ayra Starr Скачать

main img

Crayon

Ngozi Ft Ayra Starr

86 Прослушиваний
03:42
Все треки Crayon
Слушать
Скачать песню

Текст песни

Cray way!

You gimme light bi ti solar
Can feel your love taking over
On a good day I be loner
See what you make me discover ah

Girly, you don change my persona, ahn
The revelation is in order
All the pressure I been under

Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries, no worries, ah-yeah

E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me, Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me, Kitana oh

E dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me, Kitana oh

I know you're waiting, I'll run hastily to you
In my panamera, hola, hola, ho
I'm levitating, I feel ecstasy when you
Whisper nakupenda

Wetin you put for this your jollof? (Wetin?)
You've got my heart and my soul on lock
And I wanna go crazy with you
Through the night 'til the sun come up

Let's do it all, do it all for love
'Cause mo ti fun ẹ ni kọkọrọ
I never wanna lose this, to you I belong
This must be love

E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me, Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa oh
Hypertension, idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me, Kitana oh

E dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me, Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa oh
Hypertension, idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana oh

Everything you do me, I like
My best friend, the love of my life
I no fit dey without
Abi you want make bad belle off my light?
The future, I want to hold on to
Girly, no fear, I dey for you
I go run the matter for me and you
Make I be the reason you believe in true love

Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries
No worries, girl

E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa o
Hypertension, idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me, Kitana oh

На странице доступен трек Ngozi Ft Ayra Starr от Crayon. Слушайте онлайн или загрузите в один клик бесплатно на свое устройство.