logo MP3
head_logo

Boy Muller Babu Wahala Скачать

main img

Boy Muller

Babu Wahala

29 Прослушиваний
02:36
Все треки Boy Muller
Слушать
Скачать песню

Текст песни

Applaudise f'omo to sabi
F'omo to sabi
Abi e ripe dem been wan be like me
But kole tu dabi
Omo me I don high
Moti mu werey yo k'emi to yabi
Dem been no want make I drink water make I drop cup
Aye e ma tu gbami

Firigbon o ma shilekun
Oga n'iya amuda keya file fun
When you see me you dey see devil
Won gb'omo laye e no reach heaven

If you think say you dey para
I dey para pass you
I dey calculate even ti mo ba nsun
Malo gbara lewon if dem say dem gat you cuz
Enemies yapa wey dem want to chance you

Babu wahala
Leyin awa nobody badder
If you go loose guard
Dem go chop your eyes
O ma mope jesu o kola

Babu wahala
Leyin awa nobody badder
If you go loose guard
Dem go chop your eyes
O ma mope jesu o kola

Excuse me for your information
Shey dem know you shey dem know your mentor
E con dey be like say na set-up
F'omo better koma si holiday jor

Eni rale l'oma fence e
Won o ranmi tele tele
This year no be next year
Ajeh dem go hear am won ma gbese

Firigbon o ma shilekun
Oga n'iya amuda keya file fun
When you see me you dey see devil
Won gb'omo laye e no reach heaven

If you think say you dey para
I dey para pass you
I dey calculate even ti mo ba nsun
Malo gbara lewon if dem say dem gat you cuz
Enemies yapa wey dem want to chance you

Babu wahala
Leyin awa nobody badder
If you go loose guard
Dem go chop your eyes
O ma mope jesu o kola

Babu wahala
Leyin awa nobody badder
If you go loose guard
Dem go chop your eyes
O ma mope jesu o kola

На странице доступен трек Babu Wahala от Boy Muller. Слушайте онлайн или загрузите в один клик бесплатно на свое устройство.