Korra Obidi Love Me Softly Скачать
Текст песни
Wass
Oya make you love me softly
Oya make you love me soft
Oya make you love me softly
Oya make you love me soft
Obara Jesus cover my love for you
Emere witch ogbanje combine
No go fit kpoto kpoto my heart. Your light
Obara Jesus cover my love for you
Emere witch ogbanje combine
No go fit kpoto kpoto my heart
Your light
High me like Klaro
Love me today and forget tomorrow
Medicine wey Dey quench my sorrow
My sorrow my sorrow my sorrow eh
Klaro
Love me today and forget tomorrow
Medicine wey Dey quench my sorrow
My sorrow my sorrow my sorrow eh
Oya make you love me softly
Oya baby love me soft
Oya make you love me softly
Oya baby love me soft
Anywhere you go. I go follow go oh bae
Shekina glory na only you Dey turn me on
If you no dey my space o
Me I go fit to craze o
Ebelebe mekwanum Ebele
High me like Klaro
Love me today and forget tomorrow
Medicine wey Dey quench my sorrow
My sorrow my sorrow my sorrow eh
Klaro
Love me today and forget tomorrow
Medicine wey Dey quench my sorrow
My sorrow my sorrow my sorrow eh
Oya make you love me softly
Oya make you love me soft
Треки от исполнителя